Pablo Alakori - Adekunle Gold
Música de R BLyrics de la Cancion Pablo Alakori » Adekunle Gold, Arma tu Karaoke y Canta con las Letras de tus Canciones Favoritas del 2024; Musica para disfrutar Gratis.
Musica de Inicio ⚡
Pablo Alakori - Adekunle Gold Lyrics
"Pablo Alakori" lyrics Adekunle Gold Lyrics "Pablo Alakori"
Dem no born me with silver spoon
My beginning rough o chale
I no enjoy my life other children at all
I grow myself
I hustle taya
Person why get ambition no dey wait for manner
Wuru wuru to the answer
(Wuru wuru to the answer)
Mago mango no be the way
Wayo no be the answer
Stop wasting your time
No play with your future
All man for hin sef o
No shortcut o abeg
Abeg
You siddon for house
Dey beg beg for money
Pablo alakori padi jawo fine bara
No dey rush
Somethings dey take time
To be a man my brother ko easy
Wuru wuru to the answer
(Wuru wuru to the answer)
Mago mango no be the way
Wayo no be the answer
Stop wasting your time
No play with your future
All man for hin sef o
No shortcut o abeg
Abeg
Ireje osi nu foto (Take a photo as you are)
Oun o se lomagba (And that's what you get)
You no do anything
But you want to hammer
I'm sorry for you
I'm sorry for you my brother
No play yourself
Time dey run o
Away
Wuru wuru to the answer
(Wuru wuru to the answer)
Mago mango no be the way
Wayo no be the answer
Stop wasting your time
No play with your future
All man for hin sef o
No shortcut o abeg
Abeg
Más Música de Adekunle Gold
- 5 Star - Adekunle Gold
- Ag Baby - Adekunle Gold
- All My Life - Adekunle Gold
- Ariwo Ko - Adekunle Gold
- Back To Start - Adekunle Gold
- Beautiful Night - Adekunle Gold
- Before You Wake Up - Adekunle Gold
- Before You Wake Up Remix - Adekunle Gold
- Born Again - Adekunle Gold
- Born Again Ft Fatoumata Diawara - Adekunle Gold
- Call On Me - Adekunle Gold
- Catch Me If You Can - Adekunle Gold
- Chasing Peace Of Mind Ft Habib Koite Ami Faku - Adekunle Gold
- Come Back To Me Ft Khalid - Adekunle Gold
- Damn Delilah - Adekunle Gold
- Dior Dior Dior - Adekunle Gold
- Dior Dior Dior Ft Foushee - Adekunle Gold
- Do You Mind - Adekunle Gold
- Dont Be A Baby - Adekunle Gold
- Down With You - Adekunle Gold
- Exclusive - Adekunle Gold
- Falling Up Ft Pharrell Williams Nile Rodgers - Adekunle Gold
- Fame - Adekunle Gold
- Fight For You - Adekunle Gold
- Firewood - Adekunle Gold
- Friend Zone - Adekunle Gold
- Fye - Adekunle Gold
- Fye Ft Stefflon Don - Adekunle Gold
- Gold Intro - Adekunle Gold
- Here For Ya - Adekunle Gold
- High - Adekunle Gold
- High Ft Davido - Adekunle Gold
- Ire - Adekunle Gold
- Ire El Mukuka Remix - Adekunle Gold
- Ire Pheelz Remix - Adekunle Gold
- Ire Remix - Adekunle Gold
- It Is What It Is - Adekunle Gold
- Jore - Adekunle Gold
- Kelegbe Megbe Know Your Level - Adekunle Gold
- Kere - Adekunle Gold
- Look What You Made Me Do Acoustic Ft Simi - Adekunle Gold
- Look What You Made Me Do Ft Simi - Adekunle Gold
- Make It Easy Ft Coco Jones - Adekunle Gold
- Mama - Adekunle Gold
- Mase Mi - Adekunle Gold
- Mercy - Adekunle Gold
- Money - Adekunle Gold
- More Than Enough - Adekunle Gold
- Mr Foolish - Adekunle Gold
- My Ex - Adekunle Gold
- My Life - Adekunle Gold
- No Forget - Adekunle Gold
- Not My Problem - Adekunle Gold
- Nurse Alabere - Adekunle Gold
- Ogaranya - Adekunle Gold
- Okay - Adekunle Gold
- Omo Eko - Adekunle Gold
- One Woman - Adekunle Gold
- One Woman Ft Ty Dolla Sign - Adekunle Gold
- Only Girl - Adekunle Gold
- Orente - Adekunle Gold
- Pablo Alakori - Adekunle Gold
- Paradise - Adekunle Gold
- Party No Dey Stop Ft Zinoleesky - Adekunle Gold
- Party No Dey Stop Major League Djz And Omit St Remix - Adekunle Gold
- Pick Up - Adekunle Gold
- Pretty Girl - Adekunle Gold
- Promise - Adekunle Gold
- Ready - Adekunle Gold
- Remember - Adekunle Gold
- Rodo - Adekunle Gold
- Sabina - Adekunle Gold
- Selah - Adekunle Gold
- Sinner - Adekunle Gold
- Sinner Ft Lucky Daye - Adekunle Gold
- Sisi Ganja - Adekunle Gold
- Sleep - Adekunle Gold
- Somebody - Adekunle Gold
- Something Different - Adekunle Gold
- Soro - Adekunle Gold
- Surrender - Adekunle Gold
- Sweet Me - Adekunle Gold
- Temptation - Adekunle Gold
- The Life I Chose - Adekunle Gold
- There Is A God - Adekunle Gold
- Tio Baby - Adekunle Gold
- To My Own - Adekunle Gold
- Water Carry Me - Adekunle Gold
- Win - Adekunle Gold
- Work - Adekunle Gold
- Wrong Person Ft Odumodublvck - Adekunle Gold
- Yoyo - Adekunle Gold